Nigerian famous singer Paul Okoye who is better known as Rudeboy is a Nigerian male songwriter Rudeboy raves our speaker with a new catchy dope Lyrics of his new melody entitled, “Something Must Kill A Man”.
RUDEBOY HOTTEST SONGS
Alo Get: Alikiba – Salute Ft Rudeboy
Finally, The new tune, “Something Must Kill A Man” is taking off his newly dropped studio album dubbed, “Rudykillus” EP, which comprises 12 solid songs.
Listen and share your thoughts below:
Rudeboy – Something Must Kill A Man (Lyrics)
May day may day 1-2 (something must kill a man oh ) man down
call the fire department
Fine girl with a sweet curve, me saw her dancing inna Tik tok
she was stripper only for the big shot
big shot big shot the big boys
she pull up in a bar for the shot, me offer her a cup she took it in a rush
as the music was playing non stop, she push me down she climb me on top
Wetin I see wetin I see na only God fit make this thing stop ye eh
I can’t believe I can’t believe na only me she wan kill on top
Na something must Kill a man oh (oh oh)
E go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
Na something must Kill a man oh (oh oh)
E go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
She just dey mess up me brain (ehen) now she agwan put me insane
na me dey feel the pain so ring the alarm
ding ding ding ding duh oi, free me let me go oi (aii)
cos fire fit dey burn the place wey me no know oi
you are a specialist when it comes to toys
you gimme no choice
Man down
na wetin I go find there won’t be no next time x 2
that’s why me say
Wetin I see wetin I see na only God fit make this thing stop ye eh
I can’t believe I can’t believe na only me she wan kill on top
Na something must Kill a man oh (oh oh)
E go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
Na something must Kill a man oh (oh oh)
E go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
Special request from the men dem
say a little prayer to protect them
cos no be them brain dey control them na the other leg dey remote them
Wetin I see wetin I see na only God fit make this thing stop ye eh
I can’t believe I can’t believe na only me she wan kill on top
Na something must Kill a man oh (oh oh)
E go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
Na something must Kill a man oh (oh oh)
E go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
Aii! May Day May Day 1-2. Man down.
Another victim down pon this place.
Get me the fire department
Yeah eh, its a special request from the men dem. You already know
Run things rudeboy!
What do you think about these Lyrics?
We want to hear from you all.
Drop your comments
Oyet Emmanuel
3 years ago
yah love bro,da songs are gud and lovable