Here we are again to serve you with an amazing and outstanding soundtrack and music lyrics of Ladé’s latest masterpiece dubbed “Hustle”.
However, if you are yet to download it, don’t fret !!! you may get it here, along with the lyrics.
Download Ladé – Hustle Mp3
Hustle Lyrics by Ladé
And to the girls wey no dey sleep o
Dem say ashawo no be work o
She tell dem say a sister needs to chop o
She say if I give you my aza
Se you go fit to do me the transfer
But if e no be so, no dey talk o
You no get any right to tell me shit
Follow Boniface, Boniface, I swear, hustle o
‘Cause if money dey, money dey
Nobody go dey take you play
Because of money eh, money eh, my guy
Hustle o, hustle o
Hustle o, hustle o
But if dem call your phone, you no dey answer
We say make dem show us the way, eh
A year later we still dey wait o
But if poor man start to wire
Dem go talku, talku, put mouth for your matter
But if e no be so, no dey talk o
You no get any right to tell me shit
Follow Boniface, Boniface, I swear, hustle o
‘Cause if money dey, money dey
Nobody go dey take you play
Because of money eh, money eh, my guy
Hustle o, hustle o
Hustle o
Hustle o, hustle o