Rema, a veteran famous Nigerian singer, songwriter, and performer, comes back with the lyrics of his song titled “March Am.“
Rema – March Am (Lyrics)
March Am (Lyrics) by Rema
Comment
Lyrics
P
Hehe-hehe-hehe-hehe-heỌmọ ologo
Baba Remy, no bobo Normally, I dey kolo Money full for my bank, oh No go hustle, dey for Twitter dey zozo Try me, make I sample, I’m in battle Animal, oshey, Nat Geo 17, I dey dagbo, I dey crack code Now the prince of AfroEvery day this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the zanga Step on the stage and the girls dem pass out Opposite gender, na me dey pack am Success no fi make me lose my hunger Psg gang, exhaust dey burn out Raise am, raise am, raise am Lamborghini Urus, I dey march amI dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march amHehe-hehe-hehe-hehe-he, huh
Remy, raise am, raise am, raise am Raise am, raise am, raise am Raise am, raise am, raise am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march amEvery day I dey raise una BP, raise am to the ceiling
Talking my shit and I don’t keep it PG No dey hold me na make una leave me Leave, oya, make una leave me I no go let anybody breathe Dem be novice H-i-m no shaking Uh-huh, Oppenheimer, always dropping another banger Only one Remy dey make girls dance am Remy too dey para For performance collect egbon, rabba One million dollar (ayy, yeba) Anybody test my temper, make e prepare for the karmaEvery day this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the zanga Step on the stage and the girls dem pass out Opposite gender, na me dey pack am (ha, ha) Success no fi make me lose my hunger (ahh) Psg gang, exhaust dey burn out (yeba) Raise am, raise am, raise am (yeba) Lamborghini Urus, I dey march am (yeba, yeba, yeba)I dey march am (march am, march am), I dey march am
I dey march am (march am, march am), I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am (ahh), I dey march am I dey march am, I dey march am (yeba, yeba) I dey march am, I dey march am (yeba, yeba) I dey march am, I dey march am (yeba, yeba, yeba) I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am